How one woman blackmail monks wit videos afta she do kerewa wit dem

By Ghana News

How one woman blackmail monks wit videos afta she do kerewa wit dem

Thai police don arrest one woman wey allegedly get sexual relations wit monks, come later use fotos and videos of di acts to extort money from dem. Di woman, wey police dey call “Ms Golf”, bin do kerewa wit at least nine monks, police tok for one press conference on Tuesday, 15 July. Dem believe […]

The post How one woman blackmail monks wit videos afta she do kerewa wit dem appeared first on Ghanamma.com.

Read More…